Lagos State Police Command don confam di death of di son of ogbonge Nollywood actor, Yul Edochie. Tok-tok pesin for di state command SP Benjamin Hundeyin confam to BBC Pidgin say Kambilichukwu ...
Nollywood actor, Yul Edochie don tok for di first time since di death of im 16 year old son, Kambilichukwu Edochie. Yul bin neva tok anytin since wey im pikin die nearly a month ago. Di actor share di ...